My people no be small thing happen yesterday oo, one player bin get convulsion yesterday.😭Di thing bin happen during Flamengo vs Sampaio Correa-RJ cup match wey dem play yesterday.As ball start, dem still dey 8 mins naso Alexandre Souza( Sampaio Corrêa) player fall for… pic.twitter.com/mz2Pfrfu7W
— Football in Pidgin (@Honorablefip) February 8, 2026
